OBODO NAIJA

Presido Tinubu Cut Chain For Religious Leaders Help Fight Terrorism And Kidnapping

todayAugust 10, 2026 5

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Wi oga Presido, Bola Tinubu don cut chain dey ginger religious and spiritual leaders make dem preach dia preaching against jaguda boys, kidnapping, banditry and di use of religion to justify violence.

Tinubu make di call on Sunday for Kano through di Secretary to di Government of di Federation, George Akume, during di Grand Maulud of Sheikh Ahmad Al-Tijani.

Baba say religious leaders get important role to play for fighting violence, jaguda doings and di misuse of faith in doing wickedness.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds