US Presido, Donald Trump don announce say like dis now im belle black wetin nor gud and dat as Iran nor wan gree year word to sign peace deal say im go scata Iran economy.
Trump fire dis warning untop im truth social, say di kind of hunger wey go do Tehran, dem nor go believe am.
Trump also say Washington fit return to tuks with Iran at some point, if dem ready to change dia bad character, but insist say America main demand na to stop Tehran from getting nuclear weapons.