Sports

Chelsea Clear  Enzo Fernandez Say E Go  Anywhere

todayAugust 21, 2026 8

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Chelsea coachie  Xabi Alonso don drop micro soft update say Enzo Fernandez  nor dey for sale.

 

Aproko pipo bin dey tuk say Manchester City reportedly dey interested in di 25-year-old player

Untop transfer update today, na Di Coachie everything how the club dey very happy to keep, dat Enzo Fernandez na sweetheart.

 

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds