OBODO NAIJA

Dino Melaye Mocks Tinubu

todayAugust 31, 2026 6

Background
share close

By: Mariam Ajayi

ADC chieftain Dino Melaye don mock Presido Bola Tinubu over im three-week vacation outside Nigeria.

Melaye make di statement as Tinubu travel from Abuja to Europe for im annual leave, according to presidential aide Bayo Onanuga.

Onanuga say Tinubu first stop na London, United Kingdom, as part of di vacation.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds