Politics

Nwifuru Warn Council Chairmen: Lose APC, Lose Your Seat

todaySeptember 2, 2026 5

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Ebonyi State Gofnor Francis Nwifuru don warn council chairmen say any chairman wey fail to deliver im council for APC go lose im seat.

Nwifuru say dem fit replace any failed chairman with councillor, as e urge dem to work hard to stop opposition parties from gaining ground.

Gofnor also direct di chairmen to target 100 percent vote for APC for di 2027 election.

E warn chairmen and dia deputies make political rivalry no spoil di work of di councils.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds