obodo oyinbo

US Vice Presido JD Vance Dodge Update on Iran War

todaySeptember 4, 2026 4

Background
share close

By: Mariam Ajayi

US Vice President JD Vance like dis now dey dodge questions on updates of how di war between America, Israel, and Iran go end.

Tatafo pipo bin block Vance, e  try to cool di matter down for White House press briefing on Thursday, con even ague say nor be war dem dey fight for Iran.

Although heavy bomb-blast don dey fly between US and Iran for days, Vance dey rake say na only Iran military weapon dem scarra.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds