OBODO NAIJA

NDC Declare Say 2027 Election Go Be Smooth Ride

todaySeptember 11, 2026 9

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Di Naija democratic congress, human Activist, Aisha Yesufu don rake full newspaper say 2027 election omormor doings  for  Peter Obi, dat e go easy di NDC to win compare to 2023.

Di senior woman fry dis mata for TV sit down tuk, as she chest different question about di elections.

U sabi say for di last election,  Obi use Labour Party pack 6.1 million votes come third behind Atiku 6.9 million and Tinubu 8.7 million, Yesufu say that first trial na just warm-up, dat na testing di microphone.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds