obodo oyinbo

Iran Army Boys Strike Oil Tanker For Strait Of Hormuz

todaySeptember 18, 2026 3

Background
share close

Iran Revolutionary Guard boys announce on Friday say dem shoot one oil tanker inside Strait of Hormuz after di ship try pass without paying dem money.

British maritime agency konfamate say explosive hit di vessel on Friday before di crew quench di fire.

Di military boys declare say dem attack di ship because e try illegal passage through di route.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds