OBODO NAIJA

Obi Say Election rigger Go Go Jail

todaySeptember 25, 2026 6

Background
share close

By: Mariam Ajayi

NDC presidential candidate, Peter Obi, say anybody wey rig election under im administration go enter jail, even if na only one vote dem rig.

Obi talk dis one for siddon tok on Thursday, September 24, as e yarn about election rigging, opposition parties and how e wan run government.

E also say opposition parties no go face harassment under im administration, as e promise to involve dem for important decisions wey concern di country.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds