Obodo Niger

NDC, ADC and Others Drag Tinubu Gorment For Independence

todayOctober 2, 2026 8

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Nor be small toks we use our ears hear yesterday wey be naija independence  day.

While baba presido dey calim say nigeria don move from reform top prosperity kountry.

Opposition including nigeria democratic part presidential candidate, Peter obi and Africa democratic Congress, Atiku Abubakar  press yans nor be small surffali nigerians under under di Tinubu gorment, dat 2027 na anothe ropportunate to correct every every.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds