By: Mariam Ajayi
INEC Chairman, Professor Joash Amupitan, don announce say dem go start to share Permanent Voter Cards (PVCs) for registered voters inside three days time.
Hin yan dis one for Abuja during meeting with journalists, con explain say di exercise na for pipo wey newly register, shift dia voting place, or replace bad card.
Di commission yarn say dis distribution na part of prep for di upcoming 2027 general elections make everybody fit vote.