obodo oyinbo

Trump Drag Putin, Zelenskyy to stop Dia Nonsense War

todayOctober 13, 2026 7

Background
share close

US Presido, Donald Trump don blow grammar for ground again oh, say make both Russia and UkraineĀ  stop to attack, say na war wey nor make sense dem dey fight.

Trump tok dis one on Monday even as Ukrainian President Volodymyr Zelenskyy dey complain say Russian soldiers don sti go bomb at least six energy centers for Ukraine after peace agreement on Sunday

When reporters ask Trump about di new attack dem, e reply say e go check am wella, as dis violation dey come from both sides.

Di US leader complain bitterly about dis war wey start since February 2022 a big “disaster”,Ā  wey don kpai at leastĀ  32,000 pipo, dis month alone.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds