obodo oyinbo

Israel Giv Greece 22 Items Wey Dem Thief From Dem

todayOctober 14, 2026 4

Background
share close

Israel don return 22 ancient artifacts wey dem steal from Greece, as di two country dey use di cultural exchange take make dia relationship strong well-well.

Di Israel Antiquities Authority Theft Prevention Unit na dem find di stolen items, even though officials no talk how dem take see dem or how dem take carry am comot from Greece.

Greek Minister of Culture, Lina Mendoni, naim receive di ancient objects for one special ceremony wey dem hold for National Archaeological Museum inside Athens.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds