OBODO NAIJA

FCT Minister Wike Clear Rivers Pipo, Say Make Dem Focus

todayOctober 19, 2026 3

Background
share close

FCT Minister Nyesom Wike dey beg rivers pipo say make dem vote wi oga Presido Bola Tinubu for second term, say hin economic reforms naim be di road wey naija go take grow.

Wike tok dis one during one town hall meeting for Ogba-Egbema-Ndoni local gornment area of Rivers State, b4 b4 super eagles Defender and Captain , Joshep Yobo sef stand dia.

Di one wey go burst ya head wey Wike tok dat Saturday, na when tell dem say make dem nor put dia destiny in di hand of political kalokalo players.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds