Tori wey dey reach our ear now be say Federal High Court for Abuja don comot Governor Hope Uzodimma as APC candidate for Imo West Senate seat, and order INEC make dem put former Governor Rochas Okorocha as di correct candidate, sake of say Okorocha win pass Governor Hope Uzodimma for APC primary wey dem hold on May 18, 2026.