Lagos

Lagos Boat Operators Beg Gornment For More Support

todayNovember 2, 2026 5

Background
share close

Lagos boat operators wan do front mata give di incoming gornment say make dem support water transport.

Di boat operators dey beg for more jetties and fuel stations and money support plus cheaper boat engines to improve water transport accros di obodo Lagos.

Di operators, under Association of Tourist Boat Operators and Water Transporters of Nigeria, make di call during one political awareness programme for Lagos over di weekend, 1 November 2026.

According by di association Deputy Chairmo for Lagos State, Babatunde Segun, say boat driver dey go through a lot particularly after askident on top water, na so dem dey struggle, say di business need beta support.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds