obodo oyinbo

US Presido Cut Chain Say Hin Go Finish Iran

todayNovember 6, 2026 1

Background
share close

By Ayomide Famosipe

US Presido, Donald Trump don talk say America fit destroy wetin remain for Iran, and say to build the country back go take up to 25 years.

Di Presido drop dis one for socials  say very soon people go “know very soon” , dem go hear di odour across di obodo world.

Meanwhile, report talk say Iran don send nuclear proposal enter America hand through Qatar mediators to see how peace fit reign.

Washington dey look the proposal inside paper now, while Tehran dey wait make dem accept dia seven conditions before any agreement go work.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds