Former Chicago university lecturer, Adetokunbo Pearse scata table say Presido Bola Ahmed Tinubu na crook.
Senior man Pearse wey be PDP Chieftain fire dis mata for TV sit don tok on Sunday.
Adetokunbo infact tok say naim be di oga of di program wey dem say Baba Seyi go do for Chicago University, say infact na im dem ask to bring Tinubu records, dat Baba Seyi na crook.