US Presido, Donald Trump say like dis hin go report iran give China Presido, Xi Jinping and Russian Presido, Vladimir Putin.
Say since Iran nor wan hear word once hin enter APEC summit, wey world leaders go gather next week hin go report Iran..
He tok say inside di meeting, dem go drag mata about how dem go clear nuclear weapons and find way settle di ongoing war for Iran.
Trump still konfamate say di new blockade wey US setup to block all Iran land supply routes don start work full force.