Sports

Man United Enter Relegation Zone

todayNovember 9, 2026 6

Background
share close

Manchester United do ramotanda draw 4-4 with Aston Villa, however di koko be say man United dey relegation.

Arsenal struggle, but later put body dem manage hammer Hull 1-0 take hold top of di table with 5 points clear, while Manchester City fall hands as Nottingham Forest wire dem proper shocker 3-1.

Liverpool run enter Crystal Palace house go land dem 3-1, jump enter fourth position come leave Palace coach, Pierre Sage, for edge of cliff.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds