Uncategorized

Gunmen Attack NDC Rally For Delta

todayNovember 24, 2026 5

Background
share close

Before Before Federal Character Commission Commissioner, Hon. Moses Anaughe, and human rights activist, Comrade Efemena Umukoro, don kpai after gunmen attack National Democratic Congress rally for Uduere community, Ughelli North, Delta State, on Monday, November 23, 2026.

Several supporters, including former lawmaker, Hon. Evance Ivwurie, also sustain gunshot wounds, as NDC candidate, Chief Ominimi Obiuwevwi, accusate one ogbonge opposition party boys say na dem attack dem.

Meanwhile, NDC candidate for Delta Central, Senator Ovie Omo-Agege, point finger give  police officers say dem just dey look like Lucozade as di jaguda boys dey attack say dem nor protect am and de dey do like say dem send di boys come.

Written by: Jolayemi Olajide

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds