National

Bwala Fry Mouth Call Peter Obi Social Media President

todayNovember 27, 2026 7

Background
share close

Nor be small tin Musa dey see for gate, yesterday Presidential aide untop tok tok and policy mata Daniel Bwala scatta table wetin nor gud, say Peter Obi, wey be di Nigerian democratic congress president candidate nor go see black for di no get chance to win di 2027 presidential election.

Bwala porporly dis mata for tv sit down tok on Thursday,

Di one wey dey boss bololo like dis, Daniel bwala say, Peter Obi na content creator, social media president.

Written by: Jolayemi Olajide

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds