By: Mariam Ajayi
African Democratic Congress don tell Tinubu goment say na people wey no get mind dey dia, as petrol price don fly reach N1,470 per litre.
ADC mouth-piece Bolaji Abdullahi naim dey raise di alarm for Abuja.
According to abdullahi, make APC confess oh, di plan wey dem get for Nigerians, say poor pipo dey cry wetin nor gud for di obodo naija, and nobody dey shake bodi.
Say na so school fees sef dey jump, like jumping chicken, dat wi nor know wia wi dey go for di country and dat make baba seyo do something about am.