Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Former Naija player Mutiu Adepoju don call for Kelechi Iheanacho return to Super Eagles, based on di striker fine form for Celtic.
Iheanacho join di Scottish club last summer, but injury wahala like hamstring problem reduce im game time dis season.
Even with all dat, di 29-year-old sti score 6 goals and give 1 assist for 18 matches wey im don play for di club.
Written by: News Author
Celtic striker performance Iheanacho form Celtic Kelechi Iheanacho Mutiu Adepoju Nigeria National Team Super Eagles call-up Super Eagles Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026