By: Yusuf Abuh
Wi oga Presido, Donald Trump don drop micro soft word say America go continue peace tuks with Iran, even as after dem announce say cease fir don end.
Trump tok dis one for im Truth Social page, wia e make am clear say di truce no dey again.
E also blast Iranian leaders, call dem “bad pipo,” and say na dem go decide whether dem go return to di negotiation table.
Meanwhile, Trump tok say e go still work with negotiators Steve Witkoff and Jared Kushner as efforts to continue di talks dey go on.