By: Shalom Ovie
Some All Progessives Congress aspirants for Lagos don explain how Speaker Mudashiru Obasa hand nor dey inside di protest over di party primaries.
According to di protesters, say na based on say many election ground nor package di wey e suppose be naim make, di election scatta
Di group also reject claim say Obasa give N2 billion to support di demonstration.
Dem insist say angry party members come out on their own to demand fair treatment.