Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di Chief of Army Staff, Lieutenant General Waidi Shaibu, like dis don yan say welfare of soldiers and officers na im be im main priority to fit fight insecurity.
E tuk dis one on Saturday, during Eid-el-Fitr lunch wey dem hold for Forward Operating Base, Epe, Lagos.
Shaibu explain say dem go improve living conditions, give professional training, support family, and treat all soldiers well to boost morale and confidence.
He sti yarn say dis 2026 Eid special, because e dey coincide with Christian Lenten season, and e show unity between religions.
Written by: News Author
army morale and performance military feeding policy NIGERIAN ARMY troop welfare Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026