By: Esther Ayoola
Naija Governors Forum like dis now say, dem don give dia own idea for di proposed state police to National Security Adviser, Mallam Nuhu Ribadu, wey go carry am go National Assembly.
NGF Chairmo wey be Kwara State Governor, Abdulrahman AbdulRazaq, tuk dis one when e meet President Bola Tinubu for im house for Ikoyi, Lagos.
AbdulRazaq say tuks on state police sti dey go on with different security organisations, and NGF don put dia own contribution.