OBODO NAIJA

Atiku Abubakar Question Presido Tinubu Policy

todayMay 1, 2026 3

Background
share close

Former Vice President Atiku Abubakar, don blast di economic policies of President Bola Tinubu, say na Nigerian workers dey suffer pass.

Im put dis one for im Workers’ Day message, say dis year, nor be time to celebrate but to think about how workers dey suffer.

Di koko of im message be say, Atiku agree say removing fuel subsidy dey necessary, but dat, di gornment to rush am with out plans to protect ordinary people.

Im come add say since dem remove di subsidy, cost of transport, food, and basic needs don rise, making life tough for workers and nobody dey do anything about am.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds