workers day

4 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Akpabio Promise Beta Life for Naija Workers

Senate Presido, Godswill Akpabio don scatt im mouth untop matas, say National Assembly dey aware of di hardship wey Nigerian workers dey face. According to di message wey di senate presido send to mark 2026 Workers’ Day, say di national assemble go continue to work on laws wey go improve workers’ welfare. Di naija number three man, Akpabio assure nigerians say di 10th National Assembly go try dia best to […]

todayMay 1, 2026 15

OBODO NAIJA

TUC Explain How Naira Stability Take Dey Marry Minimum Wage

Nigeria Workers’ Day don bring fresh talk about whether salary increase really dey help workers. TUC President Festus Osifo na im yarn dis one for interview untop di spirit of workers day celebration. According Osifo wage increase and currency value dem be Ejima, must work together to improve workers’ buying power.

todayMay 1, 2026 13

OBODO NAIJA

Atiku Abubakar Question Presido Tinubu Policy

Former Vice President Atiku Abubakar, don blast di economic policies of President Bola Tinubu, say na Nigerian workers dey suffer pass. Im put dis one for im Workers’ Day message, say dis year, nor be time to celebrate but to think about how workers dey suffer. Di koko of im message be say, Atiku agree say removing fuel subsidy dey necessary, but dat, di gornment to rush am with out […]

todayMay 1, 2026 14

Lagos

Orile-Agege Chairman Hail Workers

Chairman of Orile-Agege LCDA, Mr Akinola Idowu, don salute workers as dem mark Workers’ Day, talk say dia strong spirit na wetin dey push development forward. For statement wey im Chief Press Secretary, Sunday Adefamoye release, Idowu praise workers say all dia sacrifice dey help community grow and secure beta future for everybody. Im come explain say labour naim be di block wey dey build nation, con encourage workers to […]

todayMay 1, 2026 14

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds