News-auth

697 Results / Page 66 of 78

Background

National

PDP Back Governor Diri Say Make Dem Do Autopsy Test For Im Late Deputy

By: Esther Ayoola Bayelsa PDP don support Governor Douye Diri decision to carry out autopsy on him late deputy, Senator Lawrence Ewhrudjakpo, make dem sabi how im die. Governor Diri give the order on Saturday when former President Goodluck Jonathan come condole with am and Ewhrudjakpo family for Government House, Yenagoa. Diri talk say dem do am because social media dey spread fake rumor and talk about wetin kpai the […]

todayDecember 15, 2025 14

obodo oyinbo

Syria Security Man Go Kpai 3 Americans

By: Esther Ayoola Syria Interior Ministry don comot bodi from US wahala, gbebodia, yarn say, na one of dia security officer go kill two US soldiers and one civilian interpreter for Palmyra on Saturday. Di ministry talk for state TV on Sunday say, normally, dat particular officer get bad character and di man suppose comot from work because e get extremist Islamic belief. Washington sef confamate say, di jaguda boy […]

todayDecember 15, 2025 9

Sports

NFF Call For Sponsors To Bring Video Assistant Referee To NPFL

By: Esther Ayoola Nigeria Football Federation (NFF) don clear mata say dem nor hapi with how referees dey do their work for Naija football leagues, after Nigerian refs miss chance to officiate 2025 Africa Cup of Nations (AFCON). NFF tuk this one after dem Executive Committee meeting wey hold for Abuja, dey call on senior mhen make dem con sponsor video assistant referee doings for the NPFL. Confederation of African […]

todayDecember 15, 2025 7

National

FG Recuit 94,000 New Security Officers To Rascal Jaguda Boys

By: Esther Ayoola Nor be small gbege say, boys dey hide for area as wi Federal Gorment 94,000 bring plan to recruit new security to battle insecurity. For inside statement on Thursday by di Head of Protocol and Public Affairs, Torty Kalu, dey confamate dis tory. Police Service Commission and Nigeria Police Force no even help mata at all, as dem declare say na about 50,000 new constables dem want […]

todayDecember 12, 2025 10

Lagos

FCCPC Seal Ikeja Electric Hq Over Consumer Palava

By: Esther Ayoola See Gobe, for Ikeja Electric as Federal Competition and Consumer Protection Commission (FCCPC) seal dia Headquarters on Thursday say dem deprive a consumer im right. Head of tuk tuk, Kingsley Okotie, yarn tori pipo say, im company nor dey hide and dat dem dey cooperate with regulators to settle di matter. Dem dey run ground with all stakeholders make sure say every directive from FCCPC dem follow […]

todayDecember 12, 2025 11

obodo oyinbo

Britain Economy Fall Again, Labour Dey Press For Growth

By: Esther Ayoola Britain economy don shock again as official data show say e shrink 0.1% for October afta e already fall 0.1% for September. Di office for national statistics release di numbers on Friday, and e dey dash blow to labour government wey dey hope revive economic growth. Analysts bin dey expect say economy go grow 0.1%, but di reality na contraction continue. Di only bright side be say […]

todayDecember 12, 2025 9

National

Rivers Lawmakers Accuse Governor Fubara Say Im Cause Anoda Political War

By: Esther Ayoola Rivers State Govo, Siminalayi Fubara, don chop anoda accuse say e dey sidelined lawmakers, and dat dis one sef go fit spark anoda wahala for state. U sabi say on Wednesday, Fubara talk, say him oga, Nyesom Wike, never still, set meeting between im di govo an di Wike-aligned lawmakers. On Thursday for Port Harcourt, speaker Amaewhule wey dey with 10 lawmakers don respond to di governor […]

todayDecember 12, 2025 9

Lagos

How Argument Over Parking For Lekki End For Tragic Death

By: Esther Ayoola One mortor drive don Kpai Lagos real estate agent, Yinka Agboola, 36 years of age, for Lekki because of motor parking wahala for Royal Pine Estate. Di whole mata start Monday evening when one unknown driver park him motor block road. According to report wey newsmen gather from x on Thursday,  people offer am another space, but di man vex begin dey threaten say, "you know who […]

todayDecember 12, 2025 9

National

Owo Church Attack: Suspects Begin Defend Demselves For Abuja

By: Esther Ayoola Trial for five people wey bi suspect  for di June 5, 2022 terror attack wey sup for St. Francis Catholic Church, Owo, Ondo State, don start again on, on Thursday for Federal High Court, Abuja. One Catholic priest, wey court call “SSA” for security reason, testify from behind screen, talk how di attackers waka enter church, kill over 40 worshippers and injure more than 100 people. Di […]

todayDecember 12, 2025 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app