News-auth

697 Results / Page 67 of 78

Background

National

First Lady Say, Tinubu Dey Handle Naija Security Palava Wella

By: Esther Ayoola Di First Lady, Senator Oluremi Tinubu,  talk sey wi oga Presido, Bola Tinubu dey work tireless make everywhere for Naija dey safe. She yarn dis one on Thursday after di 2025 Children Christmas Brunch, wey shelle  for State House Banquet Hall, Abuja. Senator Oluremi still talk sey di gorment dey act quick and correct, say dem dey handle security wahala wella, citing,  di recent rescue of school […]

todayDecember 12, 2025 15

National

Bayelsa Deputy Gov Ewhrudjakpo Die After Him Collapse For Office

By: Esther Ayoola Bayelsa State don enter mourning  say Deputy Governor, Senator Lawrence Ewhrudjakpo, collapse for im office and later die for hospital on Thursday. Dem rush am go Federal Medical Centre, Yenagoa, but doctors confirm say im no survive. In reaction, Southern Governors’ Forum chairman, Governor Dapo Abiodun, say di news shock am and describe Ewhrudjakpo’s death as painful.

todayDecember 12, 2025 10

obodo oyinbo

Trump Wan Help Sort Thai-Cambodia Border Fight

By: Esther Ayoola Fight for Thai and Cambodia border don make ‘about 600,000 people comot from dia house, plus at least 20 people don kpai for di mata, According to officials, di wahala na because of border palava wey don dey for long time. US Presido Donald Trump, talk on thursday say, e wan yarn with Thai and Cambodia oga dem, make dem stop di fighting, sey e wan protect […]

todayDecember 12, 2025 7

Sports

Super Eagles Coach Chelle Drop Im Final 28-Man Squad For 2025 AFCON

By: Esther Ayoola Super Eagles coach, Eric Chelle, don announce him final 28-man squad for 2025 Africa Cup of Nations wey go hold for Morocco from December 21, 2025, reach January 18, 2026. Di team get three goalkeepers, eight defenders, eight midfielders, and nine strikers. Big names wey no make di final list include Udinese goalkeeper Maduka Okoye and Wolverhampton striker Tolu Arokodare, but Francis Uzoho and Paul Onuachu don […]

todayDecember 12, 2025 12

foreign

Jaguda Boy Use Hand Touch Bristol Museum ,Thief 600 Artefacts

By: Alice Iduh Bristol  for inside United kingdom dey shake say, some Jaguda boys enter dia museum thief about 600 of dia precious artefacts wey dey show link between Britain and former British Empire don vanish. Police talk say dem comot am for museum since September 25. Avon and Somerset police don release CCTV wey show four men wey police dey find, dem dey outside di building wey hold di […]

todayDecember 11, 2025 9

Lagos

Lagos Police Clear Inspector Weh Dem Beat For Oshodi Say Im Nor Thief

By: Alice Iduh Lagos State Police don clear tori wey dey go viral, say one inspector wey area boys beat for Oshodi inside video dat im thief, nor thief anytin. Na for inside statement on Thursday by police tuk tuk, SP Abimbola Adebisi,Police talk say na lie, say di officer dey do im official work wen di wahala hapun. Adebesi yarn mata dat,di inspector dey Lagos State Taskforce, and e […]

todayDecember 11, 2025 24

Lagos

Lai Mohammed Drop Bombshell Say No Massacre Happen For Lekki, Na Fake News

By: Alice Iduh What a bombshell, Former Minister of Information, Lai Mohammed, don  come out clear mata  say no bodi  die for Lekki Toll Gate during EndSARS, and dat di massacre na fake. E talk say na fake news and social media wahala dey spread di story. Mohammed yarn say one big wahala wey e face na to fight misinformation, and e still dey promote im new book.

todayDecember 11, 2025 17

Sports

Victor Osimhen Collobi Turkey Sportsman Of The Year Award

By: Alice Iduh Galatasaray striker Victor osimhen based on betterlicoius doings don win sportsman of di year award for turkey for 2025 gq türkiye men of di year awards. Di nigerian forward help galatasaray win plenty matches last season as e score 37 goals and give 7 assists across all competitions. Osimhen wey dey 26 years old, don still dey fire this season with 11 goals in 14 games.

todayDecember 11, 2025 17

obodo oyinbo

Venezuelan opposition Leader Maria Machado return After years of hiding

By: Alice Iduh Venezuelan opposition leader Maria Corina Machado don show face last last  for Oslo on Thursday after nearly one year wey she dey hide, as she win Nobel Peace Prize. Di Nobel Institute talk say Machado do “everything in her power to come to the ceremony,” say her journey  dey   dangerous,” but she reach too late to collect the prize. Machado herself tori pipo say, she dey go  […]

todayDecember 11, 2025 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app