News-edi 2

671 Results / Page 1 of 75

Background

Sports

Super Eagles Go Camp For Egypt For AFCON 2025

Super Eagles go set up training camp for Egypt next month to prepare for di 2025 Africa Cup of Nations, SCORENigeria report. Di camp go open on Wednesday, 10 December, and di three-time African champions go play friendly match against di Pharaohs of Egypt four days later. Di friendly na part of di team build-up for AFCON 2025 finals, and head coach Éric Chelle dey expected to submit final list […]

todayNovember 28, 2025 11

Sports

Liverpool Dey Find Answers, Arsenal Dey Ready For Chelsea Test

Premier League champions Liverpool dey face serious wahala as dem don lose six of dia last seven league games, and nothing dey show say Arne Slot dey get grip on di situation. Di club don lose nine of dia past 12 matches for all competitions, wey make am clear say na full-blown crisis dey happen for one of di world’s biggest clubs. Di Anfield side dey experience worst run of […]

todayNovember 28, 2025 3

Lagos

LASG, EU Rolac Dey Push Restorative Justice To Reduce Prison Congestion

Lagos State Ministry of Justice, together with European Union funded Rule of Law and Anti Corruption (RoLAC) programme, don call on people of di state make dem adopt restorative justice to help reduce congestion for correctional centres and lessen di burden on courts. Di appeal come during 2025 International Restorative Justice Week, tagged: “Restorative Justice, Your Legal Rights,” wey hold for Lagos State Ministry of Justice. RoLAC Project Coordinator, Ajibola […]

todayNovember 28, 2025 5

National

FG, States Gats Provide Free Schooling, Lagos Court Don Talk

Federal High Court for Lagos don rule say Federal Government, di 36 states, and di Federal Capital Territory get legal duty to provide free, compulsory, and universal basic education for all pikin wey dey primary and junior secondary school age. Justice Daniel Osiagor deliver di judgement on 9 October 2025 after human rights lawyer Femi Falana (SAN) and Hauwa Mustapha file di case on behalf of demself and di Alliance […]

todayNovember 28, 2025 4

Sports

Amuwogames 2025 Dey Push Grassroots Development

Di 5th edition of AmuwoGames don show say grassroots sports dey very important for discovering and training young talent for Lagos communities. Seun Ayeni, di founder and chief convener of AmuwoGames, talk say na grassroots engagement go help find hidden sporting stars. Ayeni yan for Iman College wey be venue of di event say, “If we no go deep to di grassroots, if we no touch di grassroots, we no […]

todayNovember 28, 2025 3

Sports

Iran Go Boykot 2026 World Cup Draw Sake Of US Visa Wahala

Iran don yarn say dem no go attend next week World Cup finals draw wey go happen for Washington after United States refuse give visa to some members of dia delegation, di Iranian football federation yarn on Friday. Dem talk say di decision no concern sports at all, so di members of Iranian delegation no go participate for di World Cup draw. According to Iranian sports site Varzesh 3, US […]

todayNovember 28, 2025 6

National

Fire Burn Shops For Anambra Market

Early morning fire don burst for Nkwo Enugu-Ukwu Market Square, Njikoka Local Government Area, Anambra State on Friday, wey don burn some shops and destroy other goods. Dis na about six fire wahala wey don happen for di state in less than one week. Some of di previous ones include petrol tanker wey blow near Ozubulu LG Secretariat wey kill one person and destroy six shops, fire wey burn factory […]

todayNovember 28, 2025 4

National

Business Don Reject Drink Tax Hike

Members of di Organised Private Sector of Nigeria (OPSN) don tell di Federal Government make dem withdraw di proposed amendment to di Customs, Excise and Tariff Bill. Dem warn say di move fit scatter President Bola Tinubu fiscal reform plan and weak Nigeria tax system. Di OPSN, wey include di Nigerian Association of Chambers of Commerce, Industry, Mines and Agriculture; Manufacturers Association of Nigeria; Nigeria Employers’ Consultative Association; National Association […]

todayNovember 28, 2025 2

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app