News-edi 2

1802 Results / Page 2 of 201

Background

Obodo Niger

Tinubu Order 95% NIN Registration By December 2026

By: Ayobami Dada Presido Bola Tinubu don order make Naija reach 95 per cent NIN enrolment coverage by December 2026, as hin tok am on the 8th National Identity Day celebration for Abuja on Wednesday. Tinubu, wey hin Chief of Staff Femi Gbajabiamila represent, say Federal Government dey build digital infrastructure wey go help use Naija identity system drive economic growth. Hin say gofment wan make secure national ID useful […]

todaySeptember 17, 2026 5

Obodo Niger

Former First Lady Aisha Buhari Visit Atiku

By: Ayobami Dada Former First Lady Aisha Buhari don visit former Vice-President Atiku Abubakar. Atiku reveal di visit for one post wey e make for X on Wednesday, as e describe di meeting with di former First Lady as “warm and deeply appreciated.” Di former Vice-President say di visit also show di need for everybody wey dey seek better Nigeria to put di welfare and future of Nigerians first. Atiku […]

todaySeptember 17, 2026 5

Sports

Enzo Maresca Say VAR Mistake Na Part Of Football

By: Ayobami Dada Manchester City manager, Enzo Maresca, don describe di VAR mistake wey allow Erling Haaland controversial winning goal against Manchester United as “part of football.” City beat United 1-0 for Old Trafford on Sunday, but Haaland goal cause plenty talk after VAR check fail to cancel di goal. Speaking on Wednesday before City Carabao Cup match against Norwich on Thursday, Maresca say di VAR matter no suppose cover […]

todaySeptember 17, 2026 7

obodo oyinbo

European Union Wan Ban Under-13 Pikin From Social Media

By: Ayobami Dada European Union don bring plan wey go stop pikin wey never reach 13 years from using social media,as di EU dey try protect children from things wey dey make dem spend too much time online. EU chief, Ursula von der Leyen, announce di plan on Wednesday for European Parliament, say under di new plan, pikin go only fit use social media with limited and supervised access until […]

todaySeptember 17, 2026 7

Obodo Niger

Ondo Gofnor give kidnappers, criminals 14 days to comot from forest

By: Ayobami Dada Ondo State Gofnor, Lucky Aiyedatiwa, don give kidnappers and other criminals wey dey hide for di state forest 14 days to comot. Di Gofnor Senior Special Assistant on Forestry, Bidemi Obayangban, make dis one known during interview with newsmen on Wednesday for Akure. Obayangban say di order dey mainly target kidnappers and other criminals wey dey use di forest as hideout. And e add say di move […]

todaySeptember 17, 2026 5

Obodo Niger

Tinubu Mourn Olu Jacobs As Di Veteran Actor Kpai At 84

By: Ayobami Dada Wi oga Presido, Bola Ahmed Tinubu don mourn veteran Nollywood actor, Olu Jacobs, wey kpai at di age of 84. For statement wey im Special Adviser on Information and Strategy, Bayo Onanuga, release on Wednesday, Tinubu tok say Olu Jacobs na one of Nigeria big-time actors, wey im career cover theatre, TV and movies for inside wi Obodo Nigeria and wi Obodo World. Tinubu say di late […]

todaySeptember 17, 2026 5

Politics

Lagos Lawmakers Konfamate 12 Pipu Wey Gofnor Sanwo Olu Nominate

By: Ayobami Dada Di Lagos State House of Assembly on Tuesday don konfamate 12 pipu wey Lagos State Gofnor, Babajide Sanwo Olu send as nominees to serve for two gorment commissions and one agency for di state. Na di Chairman of di committee, Hon. Mojeed, present di report and talk say di committee carefully check di nominees based on dia qualifications, how dem perform during screening and dia conduct. E […]

todaySeptember 17, 2026 4

Sports

Premier League Go Get First-ever 16-day International Break

By: Maraim Ajayi Premier League Go Get First 16-Day International Break Dis Season, FIFA Join September, October Windows. Di league go play Matchweek 5 on September 20 before dem pause, while Matchweek 6 go resume on October 10. During di long break, European countries go play UEFA Nations League matches, while African countries go play two Africa Cup of Nations qualifier matches each. CONCACAF countries go play Nations League matches […]

todaySeptember 16, 2026 8

obodo oyinbo

War Damage Building Collapse Kills 16 For Gaza City

By: Mariam Ajayi At least 16 Palestinians, including five children, don die after one seven-storey residential building wey war damage collapse for Gaza City. Palestinian Civil Defence tok say di building collapse overnight on Wednesday, trapping dozens of people under di rubble. Officials say another 14 pipo sustain injuries for di incident, as rescue workers continue to search through di collapsed building. Di collapse happen as Gaza still dey face […]

todaySeptember 16, 2026 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds