Iran Foreign Minister Say Im No Plan To Hang Protesters
By: Rilwan Agbomeji Iran Foreign Minister Abbas Araghchi don clear di mata, say, dem no get plan to hang protesters. Im tuk dis for tv sit don tuk, afta Trump confamate dat killing of protesters don stop. According to reports, Trump sti dey watch di leadership of IRan, and no rule out US action wey im promise earlier. Following tuks hours afta di U.S withdraw some personnel from dia airbase […]