Pastor Adeboye Drop Yans Say 2026 Hunger Go Reduce
By Ebi Oboko Di General Overseer of Redeemed Christian Church of God, Pastor Enoch Adeboye, drop 2026 yarnings during church cross-over service for Redemption City on New Year Eve. Adeboye talk say Nigeria go see economic recovery, reduction for hunger, and small-small businesses go begin do well. He also predict wetin people dey call “reverse japa,” say plenty Nigerians wey travel go abroad go start dey return home. On di global level, di cleric say di chance of big world […]