Blog masonry

Background

Lagos

Lagos Government And NCF Don Join Hand To Fight Plastic Pollution

Di Lagos State government don join hand with Nigerian Conservation Foundation (NCF), Chevron and Seven-Up Bottling Company to raise alarm say plastic pollution don turn big wahala wey dey threaten environment, marine life and people health. Di call happen for Yaba College of Technology during di 19th Walk for Nature wey dem theme be “Lagos, Let’s Beat Plastic Pollution.” Governor Babajide Sanwo-Olu, wey Special Adviser on Environment, Olakunle Rotimi-Akodu represent, describe di matter as “silent crisis.” E talk say Lagos […]

todayNovember 3, 2025 6 1

Lagos

Police Don Catch E-Hailing Driver For Lagos Over Sɛxual Misconduct

Police for Lagos don arrest one e-hailing driver, Adedayo Adegbola, wey dem accuse say e dey rob, beat and forcefully sleep with women passengers. Di suspect fall yakata after detectives from State Criminal Investigation Department (SCID), Panti, Lagos Police Command, track am down over plenty cases of r@pe, defilement, assault, and armed robbery against female passengers for different parts of di state. Lagos State Commissioner of Police, Olohundare Jimoh, order sharp investigation after plenty women report di matter. Na di […]

todayNovember 3, 2025 6 1

Lagos

How Lagos Wan Turn Dirty Wahala To $2.5 Billion Money-Making Circular Economy

Lagos State dey generate about 13 million metric tonnes of dirty every year, but experts don talk say di state fit turn dis waste wahala to $2.5 billion yearly business if dem fit recover at least 70% of recyclable materials. Every day, about 13,000 tonnes of waste dey pile up for di city, and if di reforms, partnership and awareness campaign wey don start succeed, Lagos fit soon turn from dirty city to Africa’s biggest circular economy model. Industry people […]

todayNovember 3, 2025 17 5

Lagos

Festac People Don Cry Say Federal Government Don Abandon Their Roads

Residents of FESTAC Town for Lagos don vex say Federal Government don forget di major roads wey don spoil for dia area. Dem accuse FG say e never keep promise to fix di bad roads even after dem talk say workers and equipment don enter site. Under di group wey dem call Take Back FESTAC, di Chairman, Velentine Uduebo, yarn say na only local government dey try small small for now. According to am, di work wey dey go on […]

todayNovember 3, 2025 7

Entertainment

NASA Drag Kim Kardashian After She Talk Say Americans Never Land For Moon In 1969

NASA don school reality TV star Kim Kardashian after she bring back di old gist wey talk say Americans no land for Moon in 1969. For di new episode of her show The Kardashians, Kim yarn with her co-star Sarah Paulson say she get articles and videos wey show say astronauts Neil Armstrong and Buzz Aldrin no waka reach di Moon. She even read one quote wey she claim say na from Aldrin mouth, “There was no scary moment because […]

todayOctober 31, 2025 16 1

Entertainment

Omah Lay Fire Back After E Post Hot New Pictures For Briefs

Afrobeats star Omah Lay don respond critics wey slide enter im DMs after he drop bold new pictures wey show am dey rock only briefs. Di pictures quick go viral, and plenty people start dey talk. Di singer use im Instagram story yarn say, “Ni**as that have lost dia freedom to ego and rigidity are in my DMs calling gay.” Omah Lay no too vex about di mixed reactions. E suggest say di people wey dey criticize am just dey […]

todayOctober 31, 2025 15 1 2

Entertainment

Adekunle Gold – “I Still Get Crises”

Nigerian singer Adekunle Gold don open mouth say e still dey battle sickle cell crises. For one recent interview with Nandoleaks, di 38-year-old singer talk how e don dey live with di disease since e small, and say e don dey take medicine all di time. E yarn, “I still have crises,” and recall say e first sabi about sickle cell na when e dey small and dey always fall sick, e joints dey pain, e legs, sometimes e belle. […]

todayOctober 31, 2025 20 21

National

Proposed Fuel Tax No Go Start Until Naira Don Strong Or Oil Price Drop — Oyedele

Di proposed 5% fuel surcharge (tax) no go start until Naira don show beta strength or global crude oil price fall wella. Na Mr. Taiwo Oyedele, wey be Chairman of di Presidential Committee on Fiscal Policy and Tax Reforms, talk dis one for Lagos during di Haulage and Logistics Magazine Conference & Exhibition. Oyedele yarn say even though di surcharge na correct policy wey fit help maintain roads, to start am now go only add more wahala to Nigerians wey […]

todayOctober 31, 2025 15

National

15 More Officers Don Land For Detention Over Coup Plot, Number Don Pass 40

Military don arrest another 15 officers of different ranks over alleged coup plot wey dem plan against Federal Government, make total number of detained officers pass 40. Di new arrests follow after di first 16 officers wey dem don arrest start talk during interrogation. Sources yarn say di detained officers don give names of di new ones and di roles wey dem suppose play for di alleged coup plot. Security agencies dey check communication wey dey among di suspects, and […]

todayOctober 31, 2025 20 3

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app