Blog masonry

Background

obodo oyinbo

Blood Don Flow, Drone Strike Scatter Russia Beach As Seven People Kpai

By: Esther Daniel Sunday fun turn nightmare as drone strike hit Arkhipo-Osipovka beach for Krasnodar, Russia, kill seven people including three pikin and throw di area into panic. Gofnor Veniamin Kondratyev accuse Ukraine of targeting civilians, say 40 people wunjor and 17 pipo still dey hospital for treatment. People wey witness di attack tok say dem hear gunfire before one heavy blast as Russian air defence try stop di drone but e still crash for di crowded beach. Ukraine never […]

todayAugust 4, 2026 17

Education

Surulere Don Show Love, Free Summer Classes Begin for Students

By: Esther Daniel Education don get fresh boost as Surulere Local Gornment on Monday launch free summer coaching for 1,300 secondary school students at Gbaja Girls High School. Council Chairman Yusuf Sulaiman announce say top students for di programme go receive free JAMB and GCE forms to reward good performance. Di four-week coaching go use screened teachers from 23 schools to keep students busy and away from street crime during di holiday. Student representative Tunde Bankole thank di council as […]

todayAugust 4, 2026 9

Sports

Bonfrère Jo Cry Out Say Nigeria Never Reward Am For Atlanta ’96 Gold

Former Nigeria Dream Team coach Bonfrère Jo don break table oh say 30 years after e lead Nigeria win Africa first-ever Olympic football gold for Atlanta 1996 Olympic Games for Georgia, USA, Nigerian gornment never recognise or reward am for di historic achievement. Di 80-year-old Dutch coach porpoly dis mata for interview give nes tatfos on Monday,  say while many players collect national honours, cash and houses, e nor receive anything, and even di Olympic gold medal wey dem give […]

todayAugust 4, 2026 23 1

obodo oyinbo

Iran Deny Fresh Peace Tuks With United States

Iran don wash hand comot from reports say dem do any peace tuk with di United States of America. Dis na after, President Donald Trump tuk say, yesterday, wey be Monday, say dem go open new chapter for di book of life, and arrange di peace tuk . Iran Foreign Ministry  say nothing like dat oh, infact no discussion even though US match break small for di attack wey dem dey attack Iran. Meanwhile, di middle east calm like wetin […]

todayAugust 4, 2026 26 3

OBODO NAIJA

Presido Tinubu Collobi Skeleton of Di National Policing Bill

According to update wey fall for our ear, say Wi oga Presido Bola Tinubu go receive di new shaka ogbonge  National Policing Bill on September 3 as part of plans to reform Nigeria policing system. Chief of Staff to di Presido, Femi Gbajabiamila, naim fry dis mata  on Monday after meeting of di Presidential Working Group on di National Policing Bill for Aso Rock. According to am, gornment go first carry out national consultation on di draft before di final […]

todayAugust 4, 2026 31 1

Lagos

Lagos Police Bust Fake Drug Warehouse

Lagos State Police Command say dem don bust two warehouses  wia pipo dey repackage fake drugs, and arrest two suspects. Police Commissioner Fatai Tijani naim package dis mata one on Monday during press tuk, tuk doings inside Violent Crime Response Unit, Ijora Olopa, Lagos. Di two suspects, Eze Okwudilichukwu, 52, and Chukwudi Mba, 42, naim dem catch dem for one warehouse along Otto Causeway, Otto, Lagos, where police say dem dey package suspected fake pharmaceutical products for distribution. CP Tijani […]

todayAugust 4, 2026 20

Lagos

Frank Edoho Call Lagos House Property Armed Robbery On Monday

By: Yusuf Abuh Popular media personality Frank Edoho blast Lagos house sellers during one show broadcast on Monday because dem dey sell house too cost. Edoho talk dis matter inside Lagos on Monday through di video show to ask who get money buy house as naira dey fall. Di veteran host complain for Lagos on Monday during di talk show because dem dey sell one house for Osapa $1.5 million without better drainage. Frank Edoho challenge government for Lagos on […]

todayAugust 3, 2026 20

OBODO NAIJA

Lawyers Argue For Court On Monday To Stop Sowore Trial

By: Yusuf Abuh Two Senior Advocates fight with words inside court on Monday to stop Omoyele Sowore trial over document delay. Lawyer Adeyinka Olumide-Fusika ask Judge Umar inside court on Monday to shift di case because court registrar just release paper. Di lawyer fight for shift inside court on Monday because court delay di paper from July 26 to August 3. Sowore legal team ask for time inside court on Monday so dem fit study di paper before questioning DSS […]

todayAugust 3, 2026 22

OBODO NAIJA

FG Start Work On Flooded Benin-Sagamu Road For Ondo On Monday

By: Yusuf Abuh Works Minister Dave Umahi inspect flood damage along Benin-Sagamu Expressway inside Odigbo council area of Ondo State on Monday morning to rebuild di bad road sections. Di Minister carry out dis inspection for Ore corridor on Monday through an official tour to fix di three major flooded areas give drivers. Umahi list Agofure, Adolak Junction, and Agric Section inside Ondo State on Monday during his visit because heavy rain block traffic for di highway. Ministry engineers design […]

todayAugust 3, 2026 12

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds