Blog no sidebar

Background

Lagos

Trailer Buy Waka Go Jam Two Buses for Berger, Wunjure Five

No be small eruku burst for Berger bus stop  Lagos, say one trailer  go do  eye-service jam  two commercial bus, wojure  five pipo yangayanga for ground. Lagos traffic pipo naim rush go  rescue di victims carry dem go hospital, while police come pack di broken motor go station make investigation start. LASTMA  oga Olalekan Bakare, sef konfamte dis mata, wia e tell di victims family sorry. Bakare konfam say, di […]

todayOctober 14, 2026 5 2

OBODO NAIJA

NDC Condemn Bandits Attack For Zamfara

By: Jolayemi Olajide National Democratic Congress for Zamfara State don condemn di continuous attacks wey bandits dey carry out against innocent pipo for di state. Di party spokesperson, Comrade Kassim Almustapha Kayatawa, tok dis one for statement wey dem release for Gusau, di state capital, under di leadership of Alhaji Surajo Garba Maikatako. Di party tok say Zamfara pipo dey under siege and feel abandoned, as di continuous violence dey […]

todayOctober 13, 2026 9

OBODO NAIJA

Wike Promise Qatar Help Over Embassy Land For Abuja

By: Jolayemi Olajide Federal Capital Territory Minister, Nyesom Wike, don promise Qatar gornment say FCT Administration go support dem to settle wahala over land wey dem allocate to Qatar embassy for Abuja. Wike media aide, Lere Olayinka, reveal dis one for statement wey e release on Tuesday. Wike give di assurance when e meet Qatar Ambassador to Naija, Yousef Ahmed Al-Hail, for Abuja, as dem discuss diplomatic relations, urban development, […]

todayOctober 13, 2026 10

Lagos

NAFDAC Catch Two Men For Fake Drink Factory For Lagos

By: Jolayemi Olajide NAFDAC operatives don uncover suspected fake drink factory for Zamfara Plaza, BBA Trade Fair Complex, Lagos State. Di agency suspect say dem dey use di place change labels for expired drinks, including Bullet Energy Drink, Don Julio tequila and Jameson whiskey. NAFDAC arrest two men for di place, but dem never release dia names as at di time dem report di incident. Video wey di agency post […]

todayOctober 13, 2026 8

Entertainment

Ayra Starr Announce 20-City World Tour For New Album

By: Jolayemi Olajide Nigerian Afrobeats singer, Ayra Starr, don announce 20-city world tour to promote im third studio album, Starrgirl. Details for di singer official website show say di tour go start January 20, 2027, for Cologne, Germany, before e move go different cities for Europe, United Kingdom, United States and Canada. Di tour go pass Amsterdam, Paris, Milan, Zurich and Brussels before e reach London on February 2, 2027. […]

todayOctober 13, 2026 7

Sports

Wenger Dey Face Pressure Make E Challenge Infantino

By: Jolayemi Olajide Former Arsenal manager, Arsene Wenger, don face pressure from some pipu wey want make e challenge Gianni Infantino for FIFA presidency as opposition to Infantino leadership dey increase. Wenger, wey be Frenchman, currently dey work as FIFA Chief of Global Football Development, and some pipu don begin see am as possible candidate for di job. But Wenger never talk whether e go contest for di position, even […]

todayOctober 13, 2026 8

OBODO NAIJA

IMF Warn Say AI Market Crash, Cyber Attack Fit Cause Gbege

By: Jolayemi Olajide IMF don warn say AI market crash and cyber attacks fit cause serious wahala for world financial system. Di International Monetary Fund drop dis warning on Tuesday for dia latest Global Financial Stability Report, wey dem release during annual meeting with World Bank for Bangkok, Thailand. IMF talk say rush to develop AI, produce computer chips and build data centres don dey push world economy forward, but […]

todayOctober 13, 2026 5

OBODO NAIJA

El-Rufai Don Return Court For Corruption Trial

By: Jolayemi Olajide  Former Kaduna State Gofnor, Nasir El-Rufai, don reach Kaduna State High Court on Tuesday as im corruption trial continue. ADC gornorship candidate, Isa Ashiru, follow am go court, after Justice Darius Khobo order ICPC to bring El-Rufai come court for di trial. El-Rufai dey ICPC custody since February 18, 2026, over allegation of financial wahala wey concern how e run Kaduna State from 2015 to 2023. Di […]

todayOctober 13, 2026 6

OBODO NAIJA

INEC Bring QR Code Make Lagos Voters Check Dia Names

By: Jolayemi Olajide INEC don bring QR code wey Lagos voters fit use find where dem go check dia names for voter register. INEC Resident Electoral Commissioner for Lagos, Prof. Ayobami Salami, announce dis one on Tuesday, as e say dem don start to display voter register since October 9 for all 245 wards across di state. Di exercise go end October 15, and e go help voters check dia […]

todayOctober 13, 2026 11

Lagos

Fire Burn House For Itire, Two Men Rescue

By: Jolayemi Olajide  Firefighters don rescue two men, age 75 and 42, after fire burst for Onitire Road, Itire, Lagos, Tuesday night. Lagos State Fire Service talk say dem receive emergency call around 9:10 p.m. and reach di place by 9:35 p.m. Di fire burn one eight-room bungalow and damage part of another building wey dey nearby. Di 42-year-old man wey burn as e try rescue di elderly man don […]

todayOctober 13, 2026 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds