Business

14 Results / Page 2 of 2

Background

Business

FG Go Pay Road Contractors Owed Money Before December 20

By: Esther Ayoola Tori don land, Federal Government don rush cool road contractors wey don dey protest over unpaid money, promise say all outstanding payments go land before December 20, 2025. Minister of Works, David Umahi, yarn dis one during reopening of Keffi Flyover for Nasarawa State, add say President Bola Tinubu don sabi di debt wahala and don approve special committee to check and clear all owed funds. Contractors […]

todayDecember 5, 2025 30

Business

Nigeria Don Become AFRIPERF Headquarters

By: Rilwan Agbomeji Di African Petroleum Regulators Forum don give Nigeria big promotion as dem pick di country as official headquarters, and elect NUPRC oga, Engr. Gbenga Komolafe, as di new Chairman. Di announcement land during dia first executive meeting wey dem hold online on December 2, 2025.Plus, NUPRC senior official Eyoanwan Ndiyo-Aiyetan don also climb go top as secretary of di Forum.

todayDecember 3, 2025 26

Business

CPPE Urge FG to Tackle Cost of Living Through Agric, Manufacturing Boost

By: Esther Ayoola The Centre for the Promotion of Private Enterprise (CPPE) don sama message give wi Federal Government say make dem try put body for agriculture and manufacturing business say failure to do so go cos Niger economy betalicious problem. CPPE Director, Muda Yusuf talk say if goment no take strong action to fix wahala inside agriculture, manufacturing and trade, the country fit still struggle to turn economic growth […]

todayDecember 3, 2025 24

Business

Minister Keyamo: Aviation Tax Removal No Be My Decision Alone

By: Esther Ayoola Minister of Aviation and Aerospace Development, Festus Keyamo, talk say to remove tax for aviation sector no be wetin one person fit decide. E yarn say any policy like that need government collective approval and go through legislative review. Keyamo yarn this one for Abuja on Monday as dem dey celebrate 100 years of aviation for Nigeria. E clear say, even though industry dey complain say too […]

todayDecember 2, 2025 18

Business

FG Don Roll Out 2025 Licensing Round, Eye Huge Oil Investment

Di Federal Goment, through di Nigerian Upstream Petroleum Regulatory Commission, don launch big plan to attract about $10bn new investment and unlock up to two billion barrels of crude oil reserves as Nigeria 2025 Petroleum Licensing Round don begin. For Abuja on Monday, di NUPRC Chief Executive, Gbenga Komolafe, unveil di bid round wey cover 50 oil and gas blocks for onshore, shallow-water, frontier and deepwater areas, and e talk […]

todayDecember 1, 2025 36

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds