Entertainment

73 Results / Page 4 of 9

Background

Entertainment

VDM, Comedian Mr Jollof Fit Land For Jail Over Fight Wey Happen Inside Flight

Social media activist Martins Otse, wey people sabi as VeryDarkMan, and comedian Freedom Atsepoyi, aka Mr Jollof, fit face criminal prosecution after dem clash aboard United Nigeria Airlines flight on Monday. Wahala burst for di Asaba-Lagos flight as small argument between di two escalate into physical fight. For viral video wey circulate, crew members and concerned passengers rush go separate dem as dem exchange blows. VeryDarkMan even post video for […]

todayNovember 18, 2025 22

Entertainment

VeryDarkMan And Mr Jollof Throw Hands For Plane

Social media influencers VeryDarkMan (Martins Otse) and Mr. Jollof don jam one kind fight for United Nigeria Airlines flight wey dey go from Asaba to Lagos. Eyewitness dem talk say di wahala turn small gbege, as crew members and passengers try hold body stop di matter. Di fight na because di online palava wey dey between di two influencers still dey continue. Details about di matter never too clear as […]

todayNovember 17, 2025 20

Entertainment

Sexual Misconduct Wahala Shake Paystack Co-founder

Paystack, di Nigerian payments company wey Stripe don buy, don suspend im Co-founder and Chief Technology Officer, Ezra Olubi, after allegation say e do sexual misconduct with one staff. Di koko start for social media on Wednesday after person wey don dey with Olubi before post personal complaint online. Di post make people start dey check disturbing tweets wey Olubi don post between 2009 and 2013, wey get sexually suggestive […]

todayNovember 14, 2025 14

Entertainment

Burna Boy Chase Couple Comot For Dey Sleep For Im Concert

Grammy winner and Nigerian music star, Burna Boy, don cause another wahala again after e order one couple comot from im concert for Denver, United States, on Wednesday night because dem sleep while e still dey perform. Di drama start when Burna Boy pause im performance and vex say di guy girlfriend dey sleep for front row. “When I stand up here and see you with your girl sleeping in […]

todayNovember 13, 2025 45

Entertainment

Uche Montana Fire Back Over Ned Say She Dey Fuel Regina Daniels’ Drug Use

Uche Montana don fire back after Ned Nwoko name her as one of di people wey dey allegedly sponsor Regina Daniels’ drug wahala. Ned Nwoko talk say im try keep im wife, Regina, away from her siblings and also from Uche Montana and another person wey dem name Sonia, but dem dey always find way reach her. Reacting, Uche deny di allegation. She write for Instagram say, “I wasn't going […]

todayNovember 10, 2025 56

Entertainment

Regina No Be 17 When Ned Marry Her, E Dey 19 – Mercy Johnson Okojie

Ossai Ovie Success, wey dey serve as aide to Delta State governor, don call out actress Mercy Johnson Okojie over claim wey say Regina Daniels dey 17 years when she marry lawmaker Ned Nwoko. Mercy post for her Instagram page say Regina na only 17, small pikin, when she tie knot with Ned. Reacting to di post, Ovie post for Facebook say contrary to di claim, Regina dey 19 years […]

todayNovember 10, 2025 19

Entertainment

Drugs Wahala: Regina And Nwoko Don Enter Fresh Bitter Showdown

Di marital wahala between Delta North Senator, Ned Nwoko, and Nollywood actress, Regina Daniels, don enter fresh dramatic stage as Regina admit say she don use drugs before, claim say Nwoko na him introduce am to drugs for him sexual pleasure. But Nwoko yan say na Regina brother, Sammy, wey first introduce am drugs and block all effort to help am recover. Nwoko allege say Regina family, especially Sammy and […]

todayNovember 10, 2025 42

Entertainment

Regina Cry – Make I Dey Show My Sadness And Pain To Una?

Actress Regina Daniels don respond to Nigerians wey dey mock her over her marital wahala. For one video wey she post for her page, Regina talk say e dey okay if people wan laugh at her and talk say when she dey flaunt Ned Nwoko money, nobody dey enjoy am with her. For di video, Regina yan say nobody dey ever flaunt dia sadness because people go dey mock dem. […]

todayNovember 7, 2025 19 41

Entertainment

Bbnaija Season 10 Winner, Imisi, Don Reveal Say She Lose Her Baby Just Weeks Before She Go Audition For Di Reality Show

BBNaija Season 10 winner, Imisi, don reveal say she lose her baby just few weeks before she go audition for di popular reality show. She yarn di heartbreaking gist during one recent interview for TVC Entertainment, where she talk small about di experience. For her words, she say, “I lost my baby this year April. E never even reach one month before I audition for Big Brother. Di whole thing […]

todayNovember 7, 2025 14

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app