International

174 Results / Page 18 of 20

Background

International

Nepal Comot Social Media Ban After Anti-Corruption Protest Wey Kill 19 People

Nepal don lift social media ban after one week, less than 24 hours after anti-corruption protests wey the ban cause turn deadly, killing at least 19 people and injuring over 100 others. Prithvi Subba Gurung, Cabinet spokesperson and Minister for Communications and Information Technology, confirm on Tuesday say social media platforms don dey accessible again. “We don cancel the social media shutdown. Dem dey work now,” e talk. Checks on […]

todaySeptember 9, 2025 52

International

French Government Fall After Prime Minister Wey Don Dey Nine Months Comot Office

French lawmakers for Monday vote make dem sack Prime Minister François Bayrou, this one cause fresh political wahala for the country as e dey face rising economic problem and tension for international matter. Total 364 MPs vote against Bayrou while 194 support am after Bayrou call the vote try push through unpopular €44 billion ($51 billion) savings plan wey include scrapping two public holidays and stopping government spending increase. Bayrou […]

todaySeptember 9, 2025 10

International

US Don Make Immigrant Visa Rules Harder Again

United States Department of State, DoS, don talk say from November 1, 2025, every immigrant visa applicant must attend their interview for the consular district where dem live or, if dem request, for their country of nationality. Right now, applicants fit choose where dem wan go for visa interview. But under the new rule, that flexibility don end. The DoS explain say the change na part of Trump administration effort […]

todaySeptember 8, 2025 11

International

‘Blood Moon’ Rise During Total Lunar Eclipse

Stargazers enjoy “Blood Moon” on Sunday night during total lunar eclipse wey people fit see for Asia and plenty parts of Europe and Africa. When Sun, Earth, and Moon line up, the shadow wey Earth cast for Moon make am look deep red, and people don dey amazed by this for plenty years. People for Asia like India and China get the best view of the total eclipse on Sunday, […]

todaySeptember 8, 2025 14

International

Google Partly Down for Turkey and Some Parts of Europe

Google experience partial network wahala for Turkey and some parts of Europe, as government and internet watchdog don confirm. Several Google services including YouTube no gree open for Turkey and some parts of Europe on Thursday, according to wetin Turkish Deputy Minister for Telecommunications and local internet monitor talk. Di Freedom of Expression Association, wey dey track online censorship for Turkey, report say di issue start around 10:00 a.m. local […]

todaySeptember 4, 2025 16

International

Portugal Declare National Mourning After 15 People Die for Lisbon Cable Train Accident

Portugal don declare national day of mourning after the Glória funicular, one of Lisbon’s most iconic tourist attractions — derail and crash into one building near Liberty Avenue, kill at least 15 people and injure 18 others. The accident happen around 6:15pm local time (5:15 GMT) on Wednesday, when the 140-year-old cable train, wey tourists dey use well well, lose control for the steep road inside the city centre. Authorities […]

todaySeptember 4, 2025 39

International

Greece Pass Law To Increase Punishment For Rejected Asylum Seekers, Speed Up Deportation

Greece don pass new law wey go make punishment for people wey dem reject their asylum request strong well as the number of migrant wey arrive for their southern borders increase this year. The new law wey Greek parliament approve on Wednesday talk say anybody wey enter the country without paper, and wey come from country wey EU don mark as safe, must either go back home by dem self […]

todaySeptember 3, 2025 22

International

ChatGPT Set To Add Parental Controls After Teen Death Shake Matter

One American artificial intelligence company wey dem dey call OpenAI don talk say dem go soon add parental control to their chatbot, ChatGPT, one week after one American couple accuse the chatbot say e encourage their teenage son to kill himself. According to wetin OpenAI talk for their blog post, parents go fit link their account with their pikin own within the next one month, and dem go get power […]

todaySeptember 3, 2025 12

International

Tennessee State For America Go Start Gun Safety Class For Pikin

Pikin as young as five go dey take gun safety class this year for Republican-run Tennessee, na the first state for America wey pass law wey make dis kind class mandatory. The state legislature pass the bill for 2024, and the law go start for public schools when the new academic year begin after summer. The education department for Tennessee put guideline wey talk say pikin dem from five to […]

todaySeptember 3, 2025 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app