Lagos

643 Results / Page 64 of 72

Background

Lagos

Police Don Arrest Six Pipo Sake Of Say Dem Kidnap Dia Business Partner For Lagos

Di victim, wey people dey call Senator, na so dem talk say dem kidnap and hold am for three days because of business palava. "Di family go report say di man don miss when e no come back house after e comot on Tuesday. As detectives hear di matter, dem quick begin investigation sharp-sharp and follow im phone signal reach one apartment for Lekki. Na so rescue team land for […]

todaySeptember 22, 2025 19

Lagos

Police Don Arrest People Wey Get Hand for Riot for Popular Lagos Market

Lagos State Police Command don talk say peace don return to Tejuosho Market Phase II, Surulere, after hoodlums and miscreants scatter ground under the excuse say dem dey protest power outage. For statement wey Deputy Police PRO, DSP Babaseyi Oluseyi, sign, he reveal say di hoodlums damage some parts of one commercial bank inside the market and even attack police officers wey dey on guard duty. Di statement talk say […]

todaySeptember 19, 2025 30

Lagos

Lagos Official Dey Push for Safe Learning Environment for Schools

Olusegun Osinaike, the Tutor-General/Permanent Secretary for Education District II of Lagos State, on Friday, don tell schools inside the district make dem ensure say learning dey happen for safe environment. This one follow as schools for Lagos State don resume for the new academic session, 2025/2026. Osinaike, wey waka go monitor different schools under District II, talk say the aim na to make sure say students and teachers begin school […]

todaySeptember 19, 2025 30

Lagos

Police Nab 18 People as Hoodlums Hijack Protest for Lagos

On Thursday, protesters storm popular Tejuosho Market for Lagos, say no light don dey kill their business. According to people wey see wetin happen, di protest start well but later turn to problem as police allegedly fire tear gas to scatter di crowd. But on Friday, Deputy Police Public Relations Officer for Lagos Command, Babaseyi Oluseyi, come release statement say dem don arrest 18 suspects wey dey involved for di […]

todaySeptember 19, 2025 19

Lagos

Lagos Go Work to Keep Mama and Pikin Safe and Healthy

Lagos State don promise to protect mama, newborn pikin, and children from any harm wey dey preventable. The state join the whole world to celebrate 2025 World Patient Safety Day. This year theme na: “Safe Care for Every Newborn and Every Child” and e waka with “Patient Safety from the Start.” Dem hold the event for NECA House, Ikeja. Di health oga, policymakers, and people wey sabi work for health […]

todaySeptember 19, 2025 24

Lagos

LASG Dey Look Into Safe Investment, Inclusive Nightlife to Make Lagos Shine More

Lagos State Government don talk say dem need to put better investment for safe, inclusive and well-regulated nightlife zones to take boost the city reputation as one of di top nightlife destinations for di world. Di Commissioner for Economic Planning and Budget, Ope George, talk dis one during hin presentation for di 2026 Budget Consultative Forum, afta Time Out magazine rank Lagos as 14th best city for nightlife worldwide and […]

todaySeptember 19, 2025 15

Lagos

NURTW Member Don Scatter Dispatch Rider, Beat Am Till E Die

Lagos State Police Command don confirm say dem arrest one NURTW member wey dem call Shamsideen Adio, because e allegedly beat one dispatch rider kpafuka for Tapa Street, Lagos Island. Findings show say di wahala happen on Wednesday after Shamsideen Adio and di dispatch rider enter serious fight. im accuse di rider say e scratch Adio vehicle. Di matter come carry go violence. One journalist, Chris Nwandu, wey share video […]

todaySeptember 19, 2025 20 2

Lagos

Police Talk Say 1,666 Lagosians Don Die From Suicide And Homicide In 5 Years

Nigeria Police Force don talk say at least 1,666 Lagos people don die through unnatural wahala like homicide, suicide and others, between January 2020 reach December 2024.Na NPF Force Pathologist, ACP Samuel Keshinro yarn dis one during public presentation of one report about femicide cases for Lagos State, wey happen for Ikeja on Thursday. Di theme of di event na: “Measuring femicide in Lagos State: Data, advocacy and action. According […]

todaySeptember 19, 2025 21 4

Lagos

Protester Collapse As Police Dey Fire Tear Gas For Tejuosho Market

One woman faint yesterday as police officers fire tear gas for Tejuosho Market, Yaba, Lagos. Dem use teargas scatter traders wey dey protest because light no dey for di market for long time. Passersby come help di woman come back, dem carry her go nearby hospital make dem treat her. Di traders protest because dem dey face extortion and di power blackout dey spoil dia business well well. Plenty people […]

todaySeptember 19, 2025 20 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app