Lagos

643 Results / Page 67 of 72

Background

Lagos

How Lagos Café Operator Knack Admission Seeker N500,000 Scam

Lagos State College of Health Technology, LASCOHET, don hala warning to people after one cyber café operator knack admission seeker N500,000 scam say e go help am get admission for the school. According to petition wey dem give Provost of LASCOHET, Prof. Raheem Akewushola, the person wey want enter study Health Assistant talk say the suspect ask for N1.5 million to do the work. She pay N500,000 as part agreement […]

todaySeptember 16, 2025 20

Lagos

Sanwo-Olu Unblock Lawyer For X As Wahala Of Court Case Still Dey Hot

Governor Babajide Sanwo-Olu of Lagos State don unblock di human rights lawyer, Festus Ogun, wey sue am because say e block am for X. Na di Special Adviser on Media and Publicity to di Governor, Gboyega Akosile, yarn dis one on Saturday for im official X account. “Governor Babajide Sanwo-Olu don show leadership again as e invite citizen wey sue am because say e block am for X,” na wetin […]

todaySeptember 15, 2025 24

Lagos

Wanted Lagos Landgrabber Don Carry Body Surrender To Police Side

The CEO of Prosperous Ariori Golden Venture Limited, Abiodun Ariori, wey police bin dey find for the killing of some traders for Owode Onirin area, don carry himself come surrender police. The Deputy Police Public Relations Officer, Babaseyi Oluseyi, confirm this one after our correspondent ask on Thursday. According to am, the suspect come the command headquarters on Tuesday with him lawyers. Oluseyi talk say dem don move am go […]

todaySeptember 12, 2025 28

Lagos

NAFDAC Burst Fake Malaria Drugs Worth N1.2 Billion For Lagos

As part of the fight to stop fake, adulterated and expired drugs wey full the country, NAFDAC don seize fake malaria drugs wey worth N1.2 billion. As he dey talk to journalists, the Director of Investigation and Enforcement, Martin Dotun, para say even with all the effort wey NAFDAC dey put to clear fake drugs from the country, some bad belle traders still dey import counterfeit drugs come Nigeria, make […]

todaySeptember 12, 2025 18

Lagos

Police Don Open File As Dem Find Two Dead Bodies Dumped For Inside Lagos Canal

Lagos State Police Command don launch investigation after dem find two young men dead, dumped for canal for Igando area. Around 8:30 a.m. on September 9, 2025, two male bodies wey nobody sabi were discovered tied together with rope inside one canal beside Arowolo Filling Station, along LASU/Iba Road, Igando. The victims, wey dem believe dey between their 20s and 30s, get nylon cover their faces, and dem hands and […]

todaySeptember 12, 2025 43

Lagos

“Lagos NOA Don Start Two-Week Campaign”

National Orientation Agency (NOA), Lagos State don kick off one two-week campaign wey dey aim to wake citizens mind make dem sabi government policy, national identity, safety, values, and development. Di State Director of NOA, Dr. Mustafa Adedeji Tukur, wey yarn dis one for press conference wey dem do for di agency headquarters for Dopemu, talk say as part of di program, dem go waka go schools, motor parks, markets, […]

todaySeptember 11, 2025 39

Lagos

Police Don Grab Fake ‘Obi Of Lagos’, Jam Lock Him Palace!

Lagos Police don carry one 65-year-old man wey talk say na him be “Obi of Lagos” plus three of him padi dem on Wednesday. The suspect, Engr. Chibuike Azubike from Obodoukwu Ancient Kingdom for Imo State, na im dem hold together with Chief Chibuzor Ani, 57; Chief Martins Nwaodika, 65; and Mr. Ikechukwu Franklin Nnadi, 41. Police talk say dem gather correct intel wey show say di group don plan […]

todaySeptember 11, 2025 19

Lagos

Lagos People Don Vex Scatter Over Blackout, Storm Ikeja Electric Head-on!

Residents wey dey Governor’s Road, Ikotun for Alimosho Local Government, Lagos don face Ikeja Electric serious gbas gbos over power wahala wey don hold ground for over 10 days straight. Di chairman of Igando Peace Estate Phase IV CDA, Emmanuel Joseph, wey speak on top di matter for residents, para say di blackout don make life hard for both families and business people for di area, scatter daily activities, and […]

todaySeptember 11, 2025 30

Lagos

Lagos Don Slash Malaria Rate Reach 1.3%, Eye Total Wipe Comot

Na serious health win be this as Lagos don almost commot malaria finish. From 15% back in 2010, di malaria rate don drop like stone reach 1.3% as of March – April 2025. Na Jennifer Anyanti, Deputy Managing Director, Strategy from Society for Family Health (SFH) yarn dis one. She talk say di level wey Lagos reach now na almost record low, and e don nearly match wetin World Health […]

todaySeptember 10, 2025 24

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app