Lagos

861 Results / Page 91 of 96

Background

Lagos

Army Hold Talk-Talk Lecture For Lagos To Ginger Officers On How Dem Go Plan Their Career

Di Nigerian Army Department of Military Secretary (Army) organize one kind sensitisation lecture to shine light on how officers fit plan their career and wetin dem fit gain for future inside 81 Division Area of Responsibility. Di lecture happen on September 11, 2025, for 81 Division Officers’ Mess, Outer Marina, Victoria Island, Lagos, and di koko na to help Nigerian Army officers grow better for their work and build their […]

todaySeptember 16, 2025 47

Lagos

“Why Carter Bridge Must Comot Road, Na Federal Controller Of Works Talk Am”

Federal Controller of Works for Lagos State, Kehinde Olukorode, don check Carter Bridge come talk say di old bridge don pass im time wey e suppose dey useful, and people no fit dey trust am again for safe waka. As e dey talk for one television programme, Olukorode wey be engineer, talk say di bridge, one of di three major roads wey connect Lagos Island and Mainland, don reach di […]

todaySeptember 16, 2025 32

Lagos

How Lagos Café Operator Knack Admission Seeker N500,000 Scam

Lagos State College of Health Technology, LASCOHET, don hala warning to people after one cyber café operator knack admission seeker N500,000 scam say e go help am get admission for the school. According to petition wey dem give Provost of LASCOHET, Prof. Raheem Akewushola, the person wey want enter study Health Assistant talk say the suspect ask for N1.5 million to do the work. She pay N500,000 as part agreement […]

todaySeptember 16, 2025 38

Lagos

Sanwo-Olu Unblock Lawyer For X As Wahala Of Court Case Still Dey Hot

Governor Babajide Sanwo-Olu of Lagos State don unblock di human rights lawyer, Festus Ogun, wey sue am because say e block am for X. Na di Special Adviser on Media and Publicity to di Governor, Gboyega Akosile, yarn dis one on Saturday for im official X account. “Governor Babajide Sanwo-Olu don show leadership again as e invite citizen wey sue am because say e block am for X,” na wetin […]

todaySeptember 15, 2025 35

Lagos

Wanted Lagos Landgrabber Don Carry Body Surrender To Police Side

The CEO of Prosperous Ariori Golden Venture Limited, Abiodun Ariori, wey police bin dey find for the killing of some traders for Owode Onirin area, don carry himself come surrender police. The Deputy Police Public Relations Officer, Babaseyi Oluseyi, confirm this one after our correspondent ask on Thursday. According to am, the suspect come the command headquarters on Tuesday with him lawyers. Oluseyi talk say dem don move am go […]

todaySeptember 12, 2025 36

Lagos

NAFDAC Burst Fake Malaria Drugs Worth N1.2 Billion For Lagos

As part of the fight to stop fake, adulterated and expired drugs wey full the country, NAFDAC don seize fake malaria drugs wey worth N1.2 billion. As he dey talk to journalists, the Director of Investigation and Enforcement, Martin Dotun, para say even with all the effort wey NAFDAC dey put to clear fake drugs from the country, some bad belle traders still dey import counterfeit drugs come Nigeria, make […]

todaySeptember 12, 2025 33

Lagos

Police Don Open File As Dem Find Two Dead Bodies Dumped For Inside Lagos Canal

Lagos State Police Command don launch investigation after dem find two young men dead, dumped for canal for Igando area. Around 8:30 a.m. on September 9, 2025, two male bodies wey nobody sabi were discovered tied together with rope inside one canal beside Arowolo Filling Station, along LASU/Iba Road, Igando. The victims, wey dem believe dey between their 20s and 30s, get nylon cover their faces, and dem hands and […]

todaySeptember 12, 2025 73

Lagos

“Lagos NOA Don Start Two-Week Campaign”

National Orientation Agency (NOA), Lagos State don kick off one two-week campaign wey dey aim to wake citizens mind make dem sabi government policy, national identity, safety, values, and development. Di State Director of NOA, Dr. Mustafa Adedeji Tukur, wey yarn dis one for press conference wey dem do for di agency headquarters for Dopemu, talk say as part of di program, dem go waka go schools, motor parks, markets, […]

todaySeptember 11, 2025 53

Lagos

Police Don Grab Fake ‘Obi Of Lagos’, Jam Lock Him Palace!

Lagos Police don carry one 65-year-old man wey talk say na him be “Obi of Lagos” plus three of him padi dem on Wednesday. The suspect, Engr. Chibuike Azubike from Obodoukwu Ancient Kingdom for Imo State, na im dem hold together with Chief Chibuzor Ani, 57; Chief Martins Nwaodika, 65; and Mr. Ikechukwu Franklin Nnadi, 41. Police talk say dem gather correct intel wey show say di group don plan […]

todaySeptember 11, 2025 36

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds