National

1294 Results / Page 102 of 144

Background

National

Group Warn Say Make People No Normalise Vote Buying After Anambra Election

One civic group wey dem dey call Citizen Monitors don warn say make people no dey treat vote buying as normal thing for Nigerian elections, following reports wey talk say money dey change hand for Anambra governorship election wey happen last weekend. For statement wey Head of Communications, Olajumoke Alawode-James issue on Tuesday, di group yarn say di election look calm and orderly on paper, but underneath, plenty cash dey […]

todayNovember 11, 2025 10

National

Trump Threats: Soldiers Don Pound Terror Bases For Key States

Di Nigerian military don intensify land and air operations for parts of di North after US President Donald Trump threaten say e fit deploy American forces to Nigeria if killing of Christians no stop. Trump yarn for him Truth Social post say e don tell US Department of War make dem prepare for “possible action” if di persecution continue, and warn say US fit stop all aid to Nigeria if […]

todayNovember 11, 2025 6

National

Oyo Don Launch Digital System For Building Plan Approval

Oyo State Government don show say e ready to start one new digital system for building and survey plan approval, wey go modernise how people take get building permits for di state. Di Commissioner for Lands, Housing and Urban Development, Williams Akin-Funmilayo, reveal dis one during meeting with all zonal directors of town planning offices for di ministry conference room. According to statement from Commissioner for Information and Orientation, Dotun […]

todayNovember 11, 2025 17

National

Strike: FG Don Tell VCs Make Dem Submit Lecturers’ Promotion Arrears Details

Di Federal Ministry of Education (FME) don send letter go give Vice Chancellors (VCs) of federal universities through di National Universities Commission (NUC), make dem submit full details of promotion arrears, unpaid salaries, third-party deductions, and pension arrears. Di order dey inside memo wey Deputy Director for Universities, J.N. Akpa, sign. Dis move come after Minister of Education, Dr. Tunji Alausa, announce say ₦2.3 billion don already release to pay […]

todayNovember 11, 2025 14

National

Teenager Don Go Kill Im Cousin For Ritual For Edo

Police for Edo State don start investigation after 12-year-old boy wey dem identify as Emiliano Egwunbare don get kidnapped and killed by him 18-year-old cousin Tega Emajuwa. According to reports, Emajuwa and im two friends kidnap Emiliano for Obagie Community, Egor local government area of Edo state on September 16, 2025. Di boy don dey stay with Emiliano parents for few months before di wicked act. Source talk say Emajuwa […]

todayNovember 10, 2025 13

National

Jibrin Don Return APC, Back Tinubu 2027

Hon. Abdulmumin Jibrin, wey be lawmaker for Kiru/Bebeji Federal Constituency for House of Reps, don waka go back to di All Progressives Congress (APC) and don pledge full support for President Bola Tinubu 2027 re-election bid. Jibrin wey bin comot from APC go join New Nigeria People’s Party (NNPP) for May 2022, announce im comeback during one big political gathering for im hometown, Kofa, Bebeji Local Government Area for Kano […]

todayNovember 10, 2025 10

National

Soludo Don Win Anambra Governorship Election

Incumbent governor and APGA candidate, Charles Soludo, don reelect as Anambra State Governor afta INEC declare results from all 21 LGAs. According to INEC, total votes wey dem record for di state na 584,054 on Saturday, November 8. Soludo secure commanding victory wit 422,664 votes, way far pass im closest rival, Nicholas Ukachukwu of APC wey get 99,445 votes. Other results include ADC: 8,208 votes and PDP: 1,401 votes. Di […]

todayNovember 10, 2025 9

National

Mob Don Burn Suspected Okada Thief For Benue

One suspected okada thief don burn by angry mob for Gboko LGA, Benue State. Di wahala happen for Abagu area of Gboko on Sunday, November 9, 2025. E be say di suspect catch while e dey try steal motorcycle wey dey park for area, but di mob no hear anybody plea, dem descend on am come set am ablaze. Di incident happen just two days afta commercial okada riders protest […]

todayNovember 10, 2025 11

National

Katsina Communities Hold Meeting With Armed Bandits

Two local governments for Katsina State, Charanci and Batagarawa, don join hand with dia counterparts to hold peace talk wit armed Fulani groups wey dey live for bush. Di peace meeting happen for Wurma town, Kurfi Local Government Area, on Saturday, November 8, 2025. Report talk say di Chairman of Batagarawa LGA, Hon. Yahaya Lawal Kawo, plus representatives from Charanci LGA, traditional rulers, and delegates from di forest Fulani community […]

todayNovember 10, 2025 11

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds