National

1095 Results / Page 3 of 122

Background

National

President Tinubu Sack Igp Egbetokun, Tunji Disu Go Take Over

By: Esther Ayoola President Bola Tinubu don remove Kayode Egbetokun as Inspector General of Police. Human rights activist Omoyele Sowore ni dey share di update as im dey come out from court on  Tuesday for Abuja. According to Sowore, Tunji Disu, wey be Assistant Inspector General in charge of Force Criminal Investigation Department, FCID Annex for Alagbon, Lagos, ni  go take over di position. As at di time wey konfam […]

todayFebruary 24, 2026 12

National

NASS Shift Plenary Resumption To March 5 Over Budget Defence Mata

By: Esther Ayoola National Assembly don shift dia plenary resumption from Tuesday, February 24, 2026, go Thursday, March 5, 2026. Clerk of di National Assembly, Kamoru Ogunlana, announce di postponement for statement wey dem release on Monday for Abuja. Di statement say di shift go give committees more time to finish ongoing budget defence meetings with ministries, departments and agencies as dem dey check di 2026 Appropriation Bill well-well. Senate […]

todayFebruary 24, 2026 5

National

President Tinubu Make Plan To Start State Police For Rascal Jaguda Boys

By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Ahmed Tinubu don announce ogbonge plan say, like dis, na to create state police be di way forward for di plenty security wahala for di kontri. Baba Seyi dey yarn dis one  wia im dey do wakies with governors of di obodo Naija for Abuja on Monday Mehn dey waka for di dinner,  Tinubu  dey think security,  say di reason na to make […]

todayFebruary 24, 2026

National

Kaduna Police Go Hard On Bandits, Gbab Suspected Drug Suppliers

By: Esther Ayoola Kaduna State Police Commissioner, Rabiu Muhammad, don share report card say dem do commando neutralise plenty suspected bandits for Kajuru, Tafa, Igabi, and Kauru Local Government Areas during dia February 2026 operation. Im dey yarn dis one for force headquarters, say na based on  intelligence-doings, dem take locate di  bandits’ camps and criminal hideouts. Mohammed say nor be small gun battle dem do with di jaguda boys, […]

todayFebruary 24, 2026 4

National

El-Rufai Drag ICPC, I-G & AGF Go Court Over Abuja House Raid

By: Esther Ayoola Former Kaduna State Governor, Nasir El-Rufai, don drag Independent Corrupt Practices Commission, ICPC, go court for ₦1 billion, say dem enter him Abuja house without permission. Im lawyer, Oluwole Iyamu, SAN, clear tori pipo for Abuja say di search warrant wey Chief Magistrate for FCT issue on February 4 nor follow at all. For di suit wey dem file on February 20, El-Rufai name ICPC, di Magistrate, […]

todayFebruary 24, 2026 3

National

How APC Chairmo Package Big Move For Naija Politics

By: Esther Ayoola Di National Chairmo of di All-Progressives Congress (APC), Prof. Nentawe Yilwatda, don officially open di governing board of di Progressives Institute (TPI) to think out ways for 2027 election. Dis ceremony hapun on Monday for di APC National Secretariat for Abuja. Yilwatda say, dis move na big step wey go hellep not just di APC but improve Nigerian politics.

todayFebruary 24, 2026 3

National

Oluremi Tinubu Explain How Naija Register 14 Childrensis In Two Years

By: Esther Ayoola First Lady of di federal republic of Naija, Oluremi Tinubu, don hail doings of Naija hospital say dem registration of 14 million new born babies She yarn  dis mata on Monday via her X handle afta she receive UNICEF Country Representative  Wafaa Abdelatef and her team wey brief her on birth registration progress last Friday. Senator oluremi describe di movement as major achievement to protect pikins identity […]

todayFebruary 23, 2026 7

National

APC Hail Wike Doing For FCT Council Elections

By: Esther Ayoola APC don back Minister of FCT, Nyesom Wike, to campaign freely for any candidate. APC National Publicity Secretary Felix Morka tuk am for tv sit don tuk tuk on monday, say wike get di constitutional freedom to support any candidate, any party. Di statement follow controversy wey follow Wike support for APC candidates for February 21 FCT Area Council elections. E press tuk say Wike na citizen […]

todayFebruary 23, 2026 5

National

NERC Advice Resident To Avoid Electricity Wire

By: Esther Ayoola Nigerian Electricity Regulatory Commission (NERC) don share safety doings say make nobody do commando save person wey electric dey shock dat e dey dangerous. NERC give dis warning on Monday via dem official X page, say safety first na im priority to avoid more victims. NERC tuk say if person dey get electric shock, anybody wey try help without proper precautions fit also suffer injury or die. […]

todayFebruary 23, 2026 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app