National

733 Results / Page 71 of 82

Background

National

BREAKING: ASUU Don Give FG 14-Day Ultimatum Over Wahala Wey Never Solve.

Academic Staff Union of Universities don give Federal Government of Nigeria 14-day ultimatum. Di union take dis decision after dem hold National Executive Council meeting for Sunday for University of Abuja. ASUU national president, Prof. Chris Piwuna, talk dis one for copy of strike action wey e personally sign and give our correspondent for Abuja. For National Executive Council meeting wey dem hold for University of Abuja on 28th September, […]

todaySeptember 29, 2025 5

National

World Abortion Day: WARDC Dey Beg Make Dem Bring Back Lagos Safe Abortion Law

Women Advocates Research and Documentation Centre Africa don beg Lagos government make dem bring back di guidelines wey dem suspend for safe way to terminate pregnancy. Abiola Akiyode-Afolabi, wey be di founding director of WARDC Africa, talk for one interview wey she do on Monday for Abuja say to bring back di guidelines go help reduce di number of women wey dey die because of unsafe procedures. World Abortion Day […]

todaySeptember 29, 2025 7

National

Ondo Family Accuse Police Say Dem Cover Matter Of Dia Trafficked Pikin

Di family of one five-year-old pikin wey dem sell to one couple for Asaba, Delta State, don accuse Ondo State Police Command say dem dey try hide di matter. Dem also talk say police wrong arrest and hold di pikin mama, Mrs Nneka Onah, plus her stepfather, Mr Ifeanyi Onah, because of di case. Di police command, for one statement wey dia Public Relations Officer, Mr Olayinka Ayanlade, release last […]

todaySeptember 29, 2025 11

National

Strike: FG Beg PENGASSAN Over Dangote Wahala, Truce Meeting Go Hold Monday

Minister of Labour and Employment, Muhammad Dingyadi, don beg PENGASSAN make dem calm down over the issue wey dem get with Dangote Refinery, say the Ministry don already dey work to bring both sides come roundtable make dem no allow the fight escalate pass this level. Inside one statement wey the Head of Information and Public Relations for the Ministry, Patience Onuobia, sign, Dingyadi talk say dem don already send […]

todaySeptember 29, 2025 9

National

Tinubu Fix October 6 As Deadline for NERD Compliance for NYSC Mobilisation

President Bola Tinubu don use him power under NYSC Act approve say every graduate gatz follow the Nigeria Education Repository and Databank (NERD) Policy before dem fit do NYSC or even collect exemption. This new rule wey dey inside Sections 2(4)(4) and 16(1)(C) of the NYSC law, na part of circular wey the Secretary to the Government of the Federation, Senator George Akume, don sign and send give everybody. According […]

todaySeptember 29, 2025 26

National

Free Technical Education: FG Warn Against Illegal Charges, Talk Say Di Policy Still Stand Gidigba

Minister of Education, Tunji Alausa, don warn say no principal or school admin get right to put extra levy on parents or guardians. Federal Government don talk again say school fees and all approved charges for all Federal Technical Colleges (FTCs) still dey completely free, and dem stress say no Nigerian pikin suppose miss technical education because of any payment wey no get approval. Minister of Education, Tunji Alausa, talk […]

todaySeptember 26, 2025 7

National

Unemployment Na Main Reason Wey Dey Make People Dey Do Japa For Nigeria, Na Wetin Ex-Lawmaker Talk

She talk say for 1980s, students dey usually get work sharp sharp after dem finish university,  different well well from how e be now. Former Member of House of Representatives, Nkoyo Toyo, talk say lack of job opportunity na di main reason wey dey cause ‘Japa’ syndrome for Nigeria. Japa syndrome’ na popular Nigerian talk wey mean how plenty people, especially young professionals, graduates, and skilled workers, dey waka comot […]

todaySeptember 26, 2025 10

National

FG Don Release Schedule For 65th Independence Anniversary Celebrations

Federal Government don officially release di list of events wey dem go use celebrate Nigeria 65th Independence anniversary. Dem plan one whole week full of religious, civic, and cultural activities under di theme: ‘Nigeria @ 65: All Hands on Deck for a Greater Nation. According to one statement from di Office of di Secretary to di Government of di Federation (OSGF), di celebration go start today, Friday, September 26, with […]

todaySeptember 26, 2025 17

National

Electricity Workers Don Pause Di Strike Wey Dem Plan After Power Minister Adelabu Come Settle Matter

  NUEE don suspend di nationwide strike after intervention wey Minister of Power, Adelabu lead, produce MoU with TCN, NISO, NERC and Labour Ministry. Nigeria Union of Electricity Employees (NUEE) don stop di strike wey dem bin plan after Power Minister Adebayo Adelabu come enter di matter. For one emergency meeting wey dem hold on Thursday for Abuja, NUEE, Transmission Company of Nigeria (TCN), National Independent System Operator (NISO), plus […]

todaySeptember 26, 2025 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app