National

1414 Results / Page 73 of 158

Background

National

FG Slam 16-Count Charge On Top Malami And Im Pikin Head

By: Rilwan Agbomeji Federal Govment don carry 16-count money laundering go court against former AGF Abubakar Malami and im pikin Abubakar Abdulaziz Malami say dey allegedly thief ₦1.014bn. FG talk say di mata happen between 2022 and 2025 for Abuja, and dem don file am for Federal High Court. According to report say dem use beta strong technology take hide di money. Govment say dem trace di ₦1.014bn reach one […]

todayDecember 24, 2025 25

National

Nigeria Joinbodi With Tech Giants To Take Down Terror Social Media Accounts

By: Rilwan Agbomeji Nigeria gorment talk say security agencies dey work with social media big companies to shut down terrorist and criminal networks online. Director-General of National Counter Terrorism Centre, Maj-Gen. Adamu Laka, yarn dis during end-of-year briefing for Abuja. E talk say platforms like TikTok and Facebook don dey used to promote bad operations and raise fund for terrorists.

todayDecember 24, 2025 20

National

Senate Pass Tinubu ₦58.47trn 2026 Budget For Second Reading

By: Rilwan Agbomeji Na big step wey Senate don take pass President Bola Tinubu ₦58.47 trillion 2026 budget for second reading. Senate Leader, Opeyemi Bamidele, talk say di budget go help consolidate reforms, stabilize economy, and boost public finances. Say like dis like, di bill don waka go Appropriations Committee make dem check am well before final approval.  

todayDecember 24, 2025 28

National

US Open Door Launch Immigration Plan

By: Rilwan Agbomeji US Department of Homeland Security don announce new plan wey go pay $3,000 to migrants wey waka go by themselves. Any undocumented migrant wey register through CBP Home app before end of year go fit collect di cash plus free flight back home. DHS talk say dem go still forgive any fines or penalties wey migrants dey owe for not comot earlier. Di programme get limited-time offer […]

todayDecember 23, 2025 18

National

Six Rivers Reps Kawasaki Go APC

By: Rilwan Agbomeji Based on di gbege wey dey inside di People’s Democratic Party, anoda set of PDP law makers precisely from Rivers State don buy waka enter di All Progressives Congress. Dis announcement follow di law makers sitting on Tuesday for Abuja. Di law makers include Solomon Bob, Victor Obuzor, Dumnamene Dekor, Cyril Hart, Blessing Amadi and Felix Nwaeke. According to source from di National Assembly, all six of […]

todayDecember 23, 2025 13

National

IGP Order Police Say Make Dem Guide Pipo For Di Christmas And New Year

By: Esther Ayoola Inspector-General of Police, Kayode Egbetokun, don order make police deploy plenty personnel and equipment across di country to ensure security for Christmas and New Year celebrations. Di directive tell all zonal AIGs and state commissioners to increase patrols, visibility policing, intelligence work and community engagement during di festive period. For di IGP, say security mat ana collabo with other security agency dey make work wella.

todayDecember 23, 2025 18

National

Lagos Unveil N800m LSSTF Headquaters For Ikeja

By: Esther Ayoola Lagos govo  Sanwo-olu don officially lunch di new Lagos State Security Trust Fund (LSSTF) HQ for Ikeja Central  Business District (CBD), to  boost security for Lagos big time. Say di project cost over #800 million and na big oga names like Kensington Adebukunola Adebutu go fund am, all to fund security for di state. Sanwo-olu tuk say di move na smart investment wey go protect lives, property, […]

todayDecember 23, 2025 27

National

NBA Wire Call To FG To Suspend Tax Reform Laws

By: Esther Ayoola The Nigerian Bar Association (NBA) bring mata out recharge 100 niara take make call to wi federal gorment say make dem suspend di Tax Reform Acts afta dem discover say some sections for di gazetted law no match wetin National Assembly pass. Di NBA tuk say dis kind matter dey spoil Naija law system name and dat dem need to investigate am wella. President of NBA, Afam […]

todayDecember 23, 2025 17

National

FG Make Pre-Employment Drug Test Mandatory For All Public Service Workers

By: Esther Ayoola Di federal government don approve say all prospective workers for Nigerian public service must do drug test before dem fit get job, di office of di secretary to di government of di federation (OSGF) announced in a service-wide circular dis week. According to director of information and public relations for OSGF,  Segun Imohiosen, di move na to curb rising drug abuse and protect national productivity and security. […]

todayDecember 23, 2025 18

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds