obodo oyinbo

429 Results / Page 21 of 48

Background

obodo oyinbo

Israel And Lebanon Clash Worsen As Air Strike Kpai, Kpai Rescue Workers

By: Esther Ayoola Israel military don carry out some wicked air strikes for southern Lebanon, even reach areas wey dem call “Yellow Line”. According to report, One of di strikes kpai five pipo, including three civil defence workers wey dey try rescue pipo from earlier attack, and two Lebanese soldiers sti get wunjury. Lebanon Prime Minister Nawaf Salam don condemn di attack, call am war crime, and say dem go […]

todayApril 29, 2026 15

obodo oyinbo

King Charles Preach Western Unity For US Congress

By: Esther Ayoola Britain king, King Charles III, don go scatta mouth for US Congress, say make America dey careful, even with di wahala for Iran and Ukraine. Say dem nor suppose leave dia Western allies. Di Senior King porporly dis mata for di congress without touching Donald Trump and Keir Starmer gbege, insisting say US and UK partnership strong like di wall of Jerico.

todayApril 29, 2026 14

obodo oyinbo

Xenophobia Kpai 2 Nigerians For South Africa, Diaspora Be FG For Help

Fresh xenophobic wahala don break out again for South Africa on Monday, dat two Nigerians don go down for di mata. For statement wey dem wrap like moimoi, na Nigerian Consulate General for Johannesburg, Nigerians, Ninikanwa Okey-Uche, dey konfamate dis mata say, Amaramiro Emmanuel and Ekpenyong Andrew, na im be di two pipo kpai name. Nigerians wey dey South Africa dey cry for help and dey beg Federal Gornment make […]

todayApril 28, 2026 16

obodo oyinbo

US, Iran to Start Anoda Peace Tuk To Calm Di Strait Of Hormuz

US Presido, Donald Trump and im national security team like dis don dey review Iranian peace plan wey dem say fit end di war and reopen Strait of Hormuz. Konfaming dis tatafo, say Iran Foreign Minister Abbas Araghchi meet Russian Presido Vladimir Putin for St Petersburg, where e tuk say Iran dey consider US request to restart negotiation, as dem try find way end di crisis through diplomacy. While dem […]

todayApril 28, 2026 15

obodo oyinbo

King Charles and Trump Meet for White House on UK-US Relationship

King Charles III meet Donald Trump for White House on Monday, as both leaders find way to strengthen relationship between United Kingdom and United States, despite tension over Trump war for Iran. Di meeting hapun for Washington DC with full ceremony an na Melania Trump welcome Charles and Queen Camilla warmly. According to Trump say di visit importankpa to keep di both countries  “special relationship” strong.

todayApril 28, 2026 15

obodo oyinbo

South Africa Presido Tell Immigrants, To Respect South Africa Laws, Traditions

By: Esther Ayoola South Africa Presido, Cyril Ramaphosa don tell Nigerians and other foreign nationals wey dey live for South Africa say make dem respect di country laws, culture and traditions. Ramaphosa tuk dis one on Freedom Day during SABC News broadcast on Monday, as tension over anti-foreigner mata dey rise for some parts of di country. E advise say anybody wey dey South Africa legally suppose follow di rules […]

todayApril 27, 2026 14

obodo oyinbo

Suspected Shooter For Trump Dinner Arrange Bodi For Court Today

By: Esther Ayoola Di ogbonge senior gunman wey dem accuse say go scatta U.S Presido Donald Trump gala dinner for Washington D.C. USA on Saturday night, say like dis now go make first appearance for court today. According to U.S officials, say di suspect allegedly bin wan kpai Trump and other top officials during di press dinner before. Trump himself post video and pictures of how security agents rush am […]

todayApril 27, 2026 13

obodo oyinbo

King Charles State Visit To U.S To Go Ahead As Plan Afta Washington Shooting Incident

By: Esther Ayoola Britain King, Charles III state visit to U.S, like dis, go sti go as planned, even when jaguda boys Shoot U.S presido Donald Trump Ear miss. Dis konfamation sef dey come from  Buckingham Palace  on Sunday. Di incident hapun for White House Correspondents’ Association dinner on Saturday night, just less than 48 hours before King Charles and Queen Camilla go begin dia four-day visit. Palace tuk say […]

todayApril 27, 2026 16

obodo oyinbo

Mali Defence Minister kpai For Bomb Attack As Rebel War Scatter Kati, Kidal

By: Esther Ayoola Mali defence minister Sadio Camara don Kpai  like dis, Say jaguda boys  bomb car near im house for Kati near Bamako. Dis sef na di family of di late defence minister naim dey konfamate dis mata, say, even im wife and two grandchildren kpai in di process. Di attack happen as army dey fight serious battles against jihadist fighters and Tuareg separatist rebels for different cities like […]

todayApril 27, 2026 16

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds